to be their STATUS UPDATES===>
MOSQUITO:- "I love it when NEPA commot Light for Night,
na then i dey see food chop."
HEN:- "I just lost my menstrual Period, i think I'm pregnant."
COCKROACH:- '' Hi Friends, I Just find out say Baygon na
Ice Cream, Infact, E sweet past Sugar sef.
means i'm being served as Food at a nearby' KFC '....We shall
meet in Heaven! '
PIG :- '' Chei! I no know Why people dey always gossip say i
Dirty, Na wetin concern... them...nonsense! ''.
RAM :- "Yehhh!!!!....SALLAH is comming, God, My life dey
your Hand ooooo..."
RAT :- ''Hmmmm.. These tenant no know say i senior them for
this house, Imagine..... Dem wan use trap catch me...Na today?
SPIDER :- "I'm planning to build something like a Third
Mainland Bridge now, I hope this dirty tenants wont do
cleaning to spoil my plans sha"
DOG :- '' I hate calabar people with Passion !
#EdahPaul
Recent Posts by PoshNews